[05:00PM, 3/31/2015] Recorded Conversation Between GEJ & GMB:
Jonathan: Helo Sir
Buhari: yea? Helo who is this?
Jonathan: haha..baba, u no get my no. again?
Buhari: I’m sorry, I don’t ve your no. ..so who am I speaking with?
Jonathan: hmmm… Oga o, na so life be? OK iam Goodluck Jonathan
Buhari: hahaha….mabinu aburo, how tinz now, u dy watch channels TV?
Jonathan: I dy watch am jhare. Me don know say I no fit win b4 nw
Buhari: yes brother… Change is inevitable
Jonathan: Such is life, I just call to congratulate you ni sir
Buhari: congratulate me??? Hmmm…something is fishy
Jonathan: haha, nothing nw, remember I congratulated Aregbesola, Ajumobi, Amosun, nd other APC gov when they won.
Buhari: oooh…. I see, how is mama peace
Jonathan: she dey ooo… She don dy pack load small small
Buhari: haha.. Y the rush, time still they now
Jonathan: no time joor
Buhari: OK…but will u like a prison in Abuja or Bayelsa?
Jonathan: Ha daddy! That’s why I called you… Abeg . I no wan go prison
Buhari: guy forget that tin…ur prison sure. No worry,
no b only u go go… FFK go follow, Fayose go join, even Gani Adams, mama peace, Ngozi, Stella odua..so don’t worry too much, the place will not be boring
Jonathan: abeq now….
MTN: Your call credit has been exhausted and your
call terminated, you can borrow airtime from MTN. Dial
*606# to check if you can use the service or load a recharge card, Thank You.
Wahala dey shah,who knws
Comments are closed.